Ayra Starr – Rush | Official Lyrics
Posted by badgeTheBoss on 45

[Verse 1]

Telegram Link Join Now Join Now

DOWNLOAD MP3 SONG
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey for say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E bΠ΅ much
Na God dey make my tap, e dΠ΅y rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri
[Verse 2]
Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch
You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Ajeh ajeh
Can never take my cake away
You can't count my grace
I just dey my lane
I just dey my lane

[Pre-Chorus]
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
No be hype, everybody dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
[Outro]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
No be hype, everybody dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)



What do you think about this Article?


GixKid Album

You Might Also Like πŸ‘‡


Drop Your Comment (45)

Rick y  (Feb 27, 2023) 
I love this song it is my best songπŸ’ͺβ€οΈπŸ’•πŸ˜ŽπŸ₯°β€οΈπŸ˜€πŸ˜ƒβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈ
1 like
Lois  (Dec 29, 2022) 
I so much love this song
0 like
Anonymous  (Nov 09, 2022) 
Love you
0 like
Vickyxchange  (Nov 07, 2022) 
Nah ur period dey rush abi wetin? πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜Ž
0 like
Abbie  (Oct 31, 2022) 
🀦🀦🀦🀷❀️to this song
1 like
Anonymous  (Oct 29, 2022) 
Ride on you day boss my blandas
0 like
Fave  (Oct 23, 2022) 
I so much love this song ❀️❀️❀️❀️
0 like
Audrey  (Oct 23, 2022) 
πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°I love it
0 like
Peter  (Oct 23, 2022) 
I love it
0 like
Precious  (Oct 22, 2022) 
The song make sense it has vibes e dey off me I can't stop listening to it
0 like
steven smart  (Oct 22, 2022) 
lm in love with the vibez
0 like
tosin  (Oct 22, 2022) 
So cool
0 like
Fakosi  (Oct 22, 2022) 
Logos
0 like
Kelvini  (Oct 22, 2022) 
Nice
0 like
Duk  (Oct 21, 2022) 
Samson
0 like
Tolani  (Oct 21, 2022) 
I love dis song
2 like
Sarima  (Oct 19, 2022) 
I like it very nice
0 like
Anonymous  (Oct 18, 2022) 
Nice song
0 like
Anonymous  (Oct 18, 2022) 
Nice song
0 like
Perpetua  (Oct 17, 2022) 
Beautiful songs πŸ‘πŸ‘πŸ‘
1 like
Vivian  (Oct 17, 2022) 
Nice song indeed
1 like
Ifeoluwa  (Oct 17, 2022) 
So sweet
1 like
Liquid rose  (Oct 17, 2022) 
Wow
3 like
Precious  (Oct 22, 2022) 
More than wowπŸ’–πŸ’πŸ’š
like like  Reply 3427 reply 0 like
Anonymous  (Oct 16, 2022) 
Awesome
2 like
Divine  (Oct 16, 2022) 
That's nice music e make sense dat my family nice congrats sis
4 like
Vivian  (Oct 17, 2022) 
Really nice one
like like  Reply 3383 reply 0 like
Anonymous  (Oct 15, 2022) 
Love it
1 like
My name is Diamond  (Oct 15, 2022) 
Hello
2 like
Anonymous  (Oct 15, 2022) 
Love it
3 like
Naomi  (Oct 14, 2022) 
It nice πŸ”₯πŸ”₯
3 like
Anonymous  (Oct 12, 2022) 
HitπŸ”₯πŸ”₯
2 like
Anonymous  (Oct 11, 2022) 
U are talented in singing
2 like
Anonymous  (Oct 11, 2022) 
Like
2 like
Divine  (Oct 16, 2022) 
That's nice vibe end jam
like like  Reply 3370 reply 0 like
HOA  (Oct 11, 2022) 
Excellent rendition 100%
1 like
Emmanuel  (Oct 11, 2022) 
Nice one
0 like
Queen  (Oct 11, 2022) 
Love it
1 like
Rejoice ashley  (Oct 04, 2022) 
Love it 😘😘β™₯️πŸ₯°
1 like
Hallon  (Oct 21, 2022) 
Wow
like like  Reply 3414 reply 0 like
Eagle πŸ¦…  (Sep 23, 2022) 
πŸ”ŠπŸ”ŠπŸ”ŠπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯
1 like
Anonymous  (Sep 21, 2022) 
So nice my men's
0 like
Testimony  (Sep 21, 2022) 
β£β£β£β£πŸ’‹πŸ’‹πŸ’‹
2 like
adellah  (Sep 20, 2022) 
πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯°πŸ₯° awesome
1 like
Ttt  (Sep 17, 2022) 
As usual is nice
0 like