(Verse 1 - Fireboy DML)
As you dey see am so, I just dey live life ooo, make you no go think am o, I no dey find wahala, I just dey go jeje in my zone
I want to think and grow, they want to drink and smoke, my food never done, they want to come close and tiff my stove
(Pre-Chorus - Fireboy DML)
The life I live comes with enemies, I hear my spirit and it's telling me
I gotta be careful, to be careful, always
(Chorus - Fireboy DML)
Make dem dey love me from afar, e pay me o, e pay me o, e pay me o, e pay me o, e pay mе o, e pay me o
Make dem dey love me from afar, e pay me o, e pay me o, e pay me o, e pay me o, e pay mе o, e pay me o, make dem dey love me from afar
(Verse 2 - Olamide)
Yeah, Babylonian, Pharisees and narcissists, don't come close that's what the choppa says
I know your insecurities are always hard to play, you can't be on your own, riding everybody's wave
Why you so two faced, mehn it's not too late, amma put you straight, I don't move this way
Won’t sugarcoat for a bag full of blueface, geng geng for life, I don't need new friends
You lads moving mad and no be today, I be wan clear una so probably today
Right time I wrap things for things I have to say, don't even try to act like you been knew me
Stars don't try to shine they just do it, deep blue sea and hell I've been through it
Real life champion, God's plan is too much for you ordinary people still love me
(Pre-Chorus - Fireboy DML)
The life I live comes with enemies, I hear my spirit and it's telling me
I gotta be careful, to be careful, always
(Chorus - Fireboy DML)
Make dem dey love me from afar, e pay me o, e pay me o, e pay me o, e pay me o, e pay mе o, e pay me o
Make dem dey love me from afar, e pay me o, e pay me o, e pay me o, e pay me o, e pay mе o, e pay me o, make dem de love me from afar
What do you think about this Article?
You Might Also Like 👇
“Her temper is Nigerian-like” – Reactions as Cardi B hurl microphone at fan for throwing water on her (Video)
“Person wey never open eye don enter private jet” – Reactions as Regina Daniel's newborn, arrives Nigeria from Jordan following childbirth
“He hasn’t been the same since you left” – Married woman begs husband’s side chick to return (Video)
“He’s being childish, he started the fight” – Cossy Ojiakor reacts after estranged fiance called off their engagement over domestic violence
Drop Your Comment
Be the first to comment on this post